zanga
Naija
Etymology
From unknown
Pronunciation
záŋgà
Noun
- Place where person dey stay.
- Make we go your zanga naw. — (Let’s go to your house.)
- Side wey where person house dey.
- Dat zanga no be place where person go just carry enter anyhow. — (That community is not just a place you can just walk into.)
Related Form
Translation
English: house, community