zanga

Naija

Etymology

From unknown

Pronunciation

záŋgà

Noun

  1. Place where person dey stay.
    • Make we go your zanga naw.  —  (Let’s go to your house.)
  2. Side wey where person house dey.
    • Dat zanga no be place where person go just carry enter anyhow.  —  (That community is not just a place you can just walk into.)

Related Form

area

Translation

English: house, community