wan
Naija
Alternative forms
- want, one
Etymology
- from English want
- from English one
Pronunciation
- wɑn
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 382
- Frequency rank in NSC treebank: 50
- Frequency in raw corpus: 5283
- Frequency rank in raw corpus: 76
Usage
Definition
Pronoun
wan:
-
- Im tok dis wan wen im speak wit BBC Yoruba. — (bbc__23591,He/she said this one when he/she spoke with BBC Yoruba)
- Me I know say l don get ogbonge career so I go dey continue to dey fight for di wan wey l get. — (bbc__2460, I know that I already have a good career so I will continue to fight for the one I have)
Derived forms
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: one
Verb
wan: Sey person desire someting
- Who wan dem? — (LAG_38_Elections_DG__31, Who wants them ?)
- Wet-... who wan teach me di work? — (ABJ_GWA_10_Steven-Lifestory_MG__201, Wha-... who wants to teach me the work?)
Derived forms
Synonyms
- like
Antonyms
Translations
- English: want