pure
Naija
Etymology
From: English pure
Pronunciation
- pjʊr
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 6
- Frequency rank in NSC treebank: 1052
- Frequency in raw corpus: 175
- Frequency rank in raw corpus: 1448
Adjective
- Sey someting no get yamayama.
- Na pure one. — (KAD_19_Kabiru-Gymnasium_DG__144, It is a pure one.)
- E no pure. — (ABJ_INF_03_Nigerian-Men-Dey-Try_DG__11, It is not pure.)
- Sey someting dey/no genuine.
- No, no e no pure. — (JOS_07_Trousers-And-Short-Skirts_DG__104, No, no, it is not genuine.)
- Anyanwu also chook mouth say tok say lawmakers dey cut meeting to run dia election parole no pure. — (bbc__15963, __no translation__)
- Nigeria goment don close three pharmaceutical companies wey dem say di way dem dey sell drugs no pure. — (bbc__73727, __no translation__)
- goddess wey only wan tins wey pure. — (bbc__8636, __no translation__)
- But clearly, some oda tins wey no pure bin dey happun inside di place. — (bbc__26942, __no translation__)
- Sey bad ting dey/no dey.
- Your heart clean, your hands pure. — (BEN_12_Receiving-From-God_M__41, Your heart is clean, your hands are pure.)
- Make Naija for better, make di street for pure, — (ABJ_INF_11_Land_M__62, Let Nigeria be a better place. Let the streets be safe.)
- Sey person no dey straightforward.
- Today na Lola, tomorrow na Jude, but Jude way no pure. — (JOS_31_Psqaure-And-Efe_DG__35, Today it is Lola, tomorrow it is Jude. But Jude's ways are not pure.)
- When someting no make sense.
- E no pure at all, e no pure. — (JOS_07_Trousers-And-Short-Skirts_DG__106, It doesn't make any sense at all; it doesn't make any sense.)
- And dat one no pure too. — (JOS_07_Trousers-And-Short-Skirts_DG__138, And that doesn't make any sense too.)
- For dis wey we dey talk so, e no, e no straight, e no pure at all. — (NST_cleaned__19462, __no translation__)
- Nigeria army use Trump video to defend why dem shoot Shia protesters Shiite: Wetin Amnesty tok about Abuja kwanta no pure - Police — (bbc__73392, __no translation__)
- Collect wey money dey illegal.
- Dis na some of di money wey Nigerians dey pay wey no pure. — (bbc__41691, __no translation__)
- Charge 1: Im collect money wey no pure of up to N1,219,000,000 wey im use sponsor im own govnorship election for Ekiti in June, 2014 Charge 2: Im collect cash money wey no pure of up to $5,000,000 from former Minister of State for Defence Senator Musiliu Obanikoro in June, 2014 Charge 3: Im keep N300,000,000.00 for fixed deposit bank account wey no follow law Charge 4: Togeda wit Spotless Ltd. — (bbc__25122, __no translation__)
Derived forms
- 'Amnesty International wan embarrass us' - Nigerian Air Force Shiite: Wetin Amnesty tok about Abuja kwanta no pure - Police — (bbc__8640, __no translation__)
- Nigeria army use Trump video to defend why dem shoot Shia protesters Shiite: Wetin Amnesty tok about Abuja kwanta no pure - Police — (bbc__73392, __no translation__)
Synonyms
- clean 0.59 607, at-all-at-all 0.50 22, smooth 0.50 50, tolerate 0.48 44, forget 0.48 672, spoil 0.48 585, wrong 0.48 281, touch 0.44 489, exist 0.44 74
Antonyms
- clean 0.59 607, at-all-at-all 0.50 22, smooth 0.50 50, tolerate 0.48 44, forget 0.48 672, spoil 0.48 585, wrong 0.48 281, touch 0.44 489, exist 0.44 74
Translations
- English: no definition