pure

Naija

Etymology

From: English pure

Pronunciation

  • pjᴐ̂

Play Play

Adjective

  1. Sey someting no get yamayama.
    • Na pure one.  — (KAD_19_Kabiru-Gymnasium_DG__144, It is a pure one.)
    • E no pure.  — (ABJ_INF_03_Nigerian-Men-Dey-Try_DG__11, It is not pure.)
  2. Sey someting na original.
    • No, no e no pure.  — (JOS_07_Trousers-And-Short-Skirts_DG__104, No, no, it is not genuine.)
    • Check am na. We no dey sell kwekwe jeans. Pure stock jeans na im be dis. Look di label naw. Made in Texas.  — (Take a look at it. We don’t sell inferior jeans. Original jeans that’s what these are. Take a look at the label. Made in Texas.)
  3. Sey bad ting no dey.
    • Your heart clean, your hands pure.  — (BEN_12_Receiving-From-God_M__41, Your heart is clean, your hands are pure.)
  4. Sey bad ting no dey happen.
    • Make Naija for better, make di street for pure,  — (ABJ_INF_11_Land_M__62, Let Nigeria be a better place. Let the streets be safe.)
  5. Sey person no dey do magomago.
    • Today na Lola, tomorrow na Jude, but Jude way no pure.  — (JOS_31_Psqaure-And-Efe_DG__35, Today it is Lola, tomorrow it will be Jude. But Jude's ways are not straightforward.)
  6. When someting no make sense.
    • E no pure at all, e no pure.  — (JOS_07_Trousers-And-Short-Skirts_DG__106, It doesn't make any sense at all; it doesn't make any sense.)
    • And dat one no pure too.  — (JOS_07_Trousers-And-Short-Skirts_DG__138, And that doesn't make any sense too.)
    • For dis wey we dey talk so, e no, e no straight, e no pure at all.  — (NST_cleaned__19462, The way we are talking, is not straight, is not making any sense.)
  7. Sey someting na illegal.
    • Dis na some of di money wey Nigerians dey pay wey no pure.  — (bbc__41691, These are some of the money Nigerians pay that are illegal.)
    • Charge 2: Im collect cash money wey no pure of up to $5,000,000 from former Minister of State for Defence Senator Musiliu Obanikoro in June, 2014.  — (bbc__25122,Charge 2: He illegally collected cash of $5,000,000 from former Minister of State for Defence, Senator Musiliu Obanikoro in June, 2014.)

Synonyms

Translations

  • English: pure, genuine