form

Revision as of 16:08, 28 October 2020 by 154.66.38.40 (talk) (→‎Verb)

Naija

Etymology

From: English form

Pronunciation

  • fɔ̂m

Play Play

Usage

  • na slang wey common among young people

Verb

  1. person dey show say im be wetin im no be
    • Emma too dey form holy holy wey im no be  — (NSC_Agnes_2020 Emma pretends to be innocent a lot)
    • Dose days wen we dey school, de girl too dey form ajebota.  — (Back when we were in school she used to pretend to be a pampered child at school)

Related forms

Synonym

Antonym

Translation