chain
Naija
Etymology
From: English chain
Pronunciation
- tʃên
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 0
- Frequency rank in NSC treebank: inf
- Frequency in raw corpus: 54
- Frequency rank in raw corpus: 3028
Definition
Join join iron wey dem take de lock someting
Noun
- Join join iron wey dem take de lock someting
- Na chain de chain us, — (NST_cleaned__25891, We have been chained.
- But e cut the chain, and e break the iron wey dem put for im leg. — (jw__35362, __no translation__)
- Cough syrup addict wey dem tie with chain so dat dem no fit hurt oda pipo or dem sef. — (bbc__26256, __no translation__)
- The chain wey dem take chain all the prisoners come loose. — (jw__2678, __no translation__)
- ladder/
- Di third important part of di chain na di distribution companies , na dem dey carri light go everibodi domot. — (bbc__38874, __no translation__)
- De and resource-dem from all dos wey get hand and mouth inside di power value chain — (ja102__1235, __no translation__)
- One of di horse owners, Karina Fisker talk say: when di lions chop di horse, e dey enter back as part of di food chain. — (bbc__78509, __no translation__)
- Necklace
- Dat, dat chain, I no do valentine now you understand. — (LAG_14_Charles-And-Alfred-On-Music_DG__6, That...that chain, I didn't do Valentine, do you understand ?)
- family
- You know I get a lot of chain, — (IBA_17_Julie-And-Danile_DG__173, You know I have a big family.)
- Na long chain na im I get na, — (NST_cleaned__8534, __no translation__)
Translations
- English: Chain
Verb
- Make person take join join iron hold someting
- Oya chain di motor for dere. — (Egbokhare_2020, Detain the vehicle there.)
- Make person get habit
- As e de go, no let shak chain you. — (NSC_Odirin 2020, At this rate, you will become addicted to alcohol.)
Synonyms
Translations
- English: To hold a vehicle, to become addicted