una
Naija
Alternative forms
Etymology
Borrowed from English una
Pronunciation
- ùnà
Definition
e dey use am dey talk about people wey be sey di person wey dey follow talk join put.
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 240
- Frequency rank in NSC treebank: 69
- Frequency in raw corpus: 3001
- Frequency rank in raw corpus: 130
Pronoun
- Oh I hail una o. — (ENU_29_Personality-Show-On-Computer_DG__34, I greet you all.)
- We still pass una o. — (PRT_03_Football_DG__21, We are still better than you.)
- Una wey don talk say presido, e don kpai. — (IBA_37_Buhari-Returns_DG__182, Those of you who said that the President He has died.)
Translations
- English: you (plural)