una

Naija

Etymology

From: unknown

Pronunciation

  • ùnà

Play Play

Pronoun

  • Word wey de dey use talk about people wey be sey di personor people wey de dey follow talk join put.
  • Oh I hail una o.  — (ENU_29_Personality-Show-On-Computer_DG__34, I greet you all.)
  • We still pass una o.  — (PRT_03_Football_DG__21, We are still better than you all.)
  • Una wey don talk say presido, e don kpai.  — (IBA_37_Buhari-Returns_DG__182, Those of you who said that the President He has died.)

Translations

  • English: you (plural)