wit
Naija
Alternative forms
Etymology
from English
Pronunciation
- wìt
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 88
- Frequency rank in NSC treebank: 153
- Frequency in raw corpus: 3923
- Frequency rank in raw corpus: 98
Definition
Sey someting and somting dey
Usage
Preposition
- Follow person or someting.
- even di oder day sef, I go party wit my madam. — ( NSC_Emeka_2020, Even the other day, I went to a party with my wife.)
- dey support person or someting.
- noting dey happen, we dey wit you — (NSC_Emeka_2020, There is no issue, we are with you.)
Conjunction
- wey de carry join anoder ting.
- Me with my oga follow go dat place. — (NSC_Emeka_2020, My Boss and I went to that place.)
Synonymes
- and
Translations
- English: and