shakara
Naija
Etymology
From: unkown
Pronunciation
ʃākārá
Noun
- Person wey dey do yanga.
- All dis shakara wey you dey do no go take you anywhere. — ( NSC_Olukayode S.M_2020, Pride is not taking you anywhere.)
- Girls for IG na so so shakara dem dey do. — ( NSC_Olukayode S.M_2020, Girls on IG showoff a lot.)
Verb
- I do shakara go di party. — ( NSC_Olukayode S.M_2020, I showed off to party. )
- For any party na women dey do shakara pass. — (NSC_Olukayode S.M_2020, In any party, women are more stylish.)
Synonym
Translation
- English: showing off