ABCD

Naija

Etymology

From: English alphabet a,b,c,d

Pronunciation

  • ěbísídì

Play Play

Noun

  • Letters wey dey dey language, wey de dey sabi make de fit write am.
  • Dem don dey teach una Abcd for school ba?  — (Have you been taught the English alphabet at school?)
  • If you wan learn to read and write English, na Abcd you go start with.  — (If you want to learn how to read and write in English, You need to start with alphabet Abcd.)

Translation

  • English: Alphabets