Difference between revisions of "ABCD"

Line 12: Line 12:
 
:* {{ux|dv| If you wan learn to read and write English, na '''Abcd''' you go start with.|(NSC_2021, If you want to learn how to read and write in English, You need to start with alphabet Abcd.)}}
 
:* {{ux|dv| If you wan learn to read and write English, na '''Abcd''' you go start with.|(NSC_2021, If you want to learn how to read and write in English, You need to start with alphabet Abcd.)}}
 
====Translation====
 
====Translation====
* English: ''Abcd''
+
* English: ''Alphabets''

Revision as of 08:33, 16 December 2021

Naija

Etymology

From: English alphabet a,b,c,d

Pronunciation

  • ěbísídì

Play

Noun

  • Letters wey dey English alphabet wey pikin dey first learn for school.
  • Dem don dey teach una Abcd for school ba?  — (NSC_2021, Have you been taught the English alphabet at school?)
  • If you wan learn to read and write English, na Abcd you go start with.  — (NSC_2021, If you want to learn how to read and write in English, You need to start with alphabet Abcd.)

Translation

  • English: Alphabets