ABCD

Revision as of 17:42, 15 October 2021 by 160.152.116.16 (talk) (Created page with "==Naija== ===Etymology=== From: English alphabet ''a,b,c,d'' ===Pronunciation=== * eíbísìdì <sm2>Pcm-ng-insert word.f.ogg</sm2> <sm2>Pcm-ng-insert word.m.ogg</sm2> ===No...")
(diff) ← Older revision | Latest revision (diff) | Newer revision → (diff)

Naija

Etymology

From: English alphabet a,b,c,d

Pronunciation

  • eíbísìdì


Noun

  • Na di list of di first four letters wey dey English alphabet wey pikin dey first learn for school.
  • Dem don dey teach una Abcd for school ba?  — (NSC_2021, Have you been taught the English alphabet at school?)
  • If you wan learn to read and write English, na Abcd you go start with.  — (NSC_2021, If you want to learn how to read and write in English, You need to start with alphabet Abcd.)

Translation

  • English: Abcd