ABCD
Naija
Etymology
From: English alphabet a,b,c,d
Pronunciation
- ěbísídì
Noun
- Letters wey dey English alphabet wey pikin dey first learn for school.
- Dem don dey teach una Abcd for school ba? — (NSC_2021, Have you been taught the English alphabet at school?)
- If you wan learn to read and write English, na Abcd you go start with. — (NSC_2021, If you want to learn how to read and write in English, You need to start with alphabet Abcd.)
Translation
- English: Abcd