abegi

(Redirected from Abegi)

Naija

Etymology

From: English I beg.

Pronunciation

  • àbɛ̂gì

Play Play

Interjection

  • Word wey de dey talk take show sey body tire person for matter.
  • Abegi, I don tire o.  — (KAD_08_Kasu-Student-Interaction_DG__60, Please, I am tired.)
  • Abegi!  — (WAZK_05_Reincarnation_DG__15, I am tired, please!)
  • Abegi ah.  — (LAG_22_I-Senior-You_DG__143, I am perplexed!)
  • Hm eh hm hm eh eh abegi.  — (WAZK_05_Reincarnation_DG__19, Hm, eh, hm, hm, eh, eh, Please!)
  • E no matter o abegi.  — (IBA_17_Julie-And-Danile_DG__76, It doesn't matter, please.)


Related forms

Translations

  • English: please!