afang

(Redirected from Afang)

Naija

Etymology

From Efik: afang (soup)

Pronunciation

  • áfàn

Play Play

Noun

  • One kind soup wey be sey na Efik and Ibibio people get am. De dey use plenty vegetable and periwinkle take dey cook am.
  • If you go Calabar you no chop afang na you loseguard yoursef o.  — ( If you go to Calabar and you don't have afang soup, you have done yourself a disservice.)
  • afang soup and pounded yam, e dey too make sense.  — (Afang soup and pounded yam are a really good combination.)

Translations

  • English: afang soup