loseguard

Naija

Alternative Form

lose guard, luzgad

Etymology

From: English lose guard

Pronunciation

lùzgâd Play Play

Verb

  • Make person do wetin no pay imsef or anoder person.
    • No go loseguard person wey you and am don dey taytay.  — (Don't betray someone who has been there for you.)
    • Im dey para sey de loseguard am, but I bin don yarn am sey dose people na anywhere belle face dem be.  —  (He has been furious that he was betrayed, but I had told him that those people are only after their own benefit.)
  • Make person no sharp for matter.
    • For dis life, e no get who suppose loseguard, because e no get who fit hold time for blockos sey make e wait for am.  — (In life, no one should be careless, because no one can hold life by the privates and ask it to wait. )
    • Im tell me sey na me loseguard, if no be so na me for first raise my hand.  — (She/He told me that I was careless, If I wasn't, I should have been the first person to raise my hands.)

Related forms

loseguarding

Synonym

setcorner, fashee,

Translation

English: careless, betray