agbada
(Redirected from Agbada)
Naija
Etymology
From: Yoruba agbada meaning flowing robe worn by men
Pronunciation
- ágbádá
Noun
- Man cloth wey dey long reach ground.
- Im dey sew new agbada. — (He is sewing a new Agbada.)
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: male apparel