buba

(Redirected from Buba)

Naija

Etymology

From Yoruba: bùbá

Pronunciation

  • bùbá

Play Play

Noun

  • Wetin de dey wear ontop wrapper or shokoto.
    • Where you sew di buba wey you wear?  — (Where did you sew the top you are putting on?)
    • Some women dey like wear buba well well.  — (Some women are fond of wearing native blouses.)
    • Di kind cloth wey I dey sew, I dey sew iro, and buba, I dey sew gown, I dey sew skirt, and blouse.  — (NST_cleaned__36393, The kind of clothes I sew: I sew sew skirts, I sew blouses, I sew gowns, I sew skirts and and blouses. )

Translations

  • English: traditional blouse, top