ajebutter

(Redirected from Ajebutter)

Naija

Alternative forms

Etymology

From: Yoruba ājē, 'to eat' and English butter.

Pronunciation

  • àdʒɛ̀bɔ́tà

Play Play

Noun

  • Person wey get money or come from house wey get money, wey no dey hustle for shingbain because sey im people get money.
  • E be ajebutter o.  — (He/she is from a rich home.)

Derived forms

Antonyms

Translation

English: wealthy

Adjective

Wen person no get liver to do sometin or e too dey fear fear.

  • Dat guy na ajebutter, common to toast girl e no fit.  — (NSC_2020, He is too lily-livered to woo a lady.)

Translations

  • English: lily-livered