am

(Redirected from Am)

Naija

Etymology

From: English am

Pronunciation

  • àm

Play


Pronoun

  1. Word wey dey show for inside talk talk sey na man or woman or someting di talk talk dey about.
    • See am!  — (WAZP_02_Porico_M__63, See it/him/her.)
    • Ehen you go pour hot water on top am.  — (IBA_10_Recession_DG__29, Okay, you will pour hot water on it.)
    • Click on top am and press Manage ads settings.  — (bbc__99599, Click the top and press Manage ads settings.)
    • I like di guy, I just like am.  — (ENU_21_Solomon-And-Kingsman_DG__73, I like the guy. I just like him.)
    • Wen l don gbab am, l ask am say, 'Wetin make you do dis kain tin'?' But im no tok anytin.  — (bbc__8586, After I apprehended him/her, I asked him/her why s/he did what s/he did but s/he kept mum.)
  2. Word wey dey point go back to wetin de don already dey talk about for inside talk talk.
    • Okay oga now eh, dis eh Facingbook, and everyting wey you dey do for computer, you dey do am for a specific type of people, abi na general ting both di young, di children, di adult?  — (ENU_29_Personality-Show-On-Computer_DG__156, Alright sir, now are your online activities on Facebook and other internet mediums meant for a specific or general audience that include both the young, children and adults?)
    Dis group of players get special quality, not only ontop field but outside am.  — (bbc__1991, These crop of players are unique not only on the pitch but outside of it.)

Antonyms

Translations

  • English: him, her, it, I, he, she, them