area

(Redirected from Area)

Naija

Etymology

From: English area

Pronunciation

  • érìà

Play Play

Noun

  1. Di place wey different different people dey stay.
    • Dis area for Cameroon dey suffer from Boko Haram attack.  — (bbc__40278, The area in Cameroon is prone to Boko Haram attacks.)
    • As person dey waka pass dey area, one community wey go quick catch your eye na Ajegunle.  — (bbc__17317, While passing by the area, a conspicuous place is Ajegunle.)
    • Aha dat, dat place na rugged area.  — (NST_cleaned__18275, That particular axis or area is known for nefariousness.)
  2. Na wewe people, settings or levels.
    You hear any news for area?  — (ABJ_GWA_02_Market-Food-Church_DG__94, Did you hear any news in our circle?)
    Dem sabi her for area as Miss Environment.  — (bbc__29466, She is known in the locality as Miss Environment.)

Related forms

Synonyms

Translations

  • English: Neighbourhood