area boy

Naija

Etymology

From: English area and boy

Pronunciation

  • éríjâ bɔ́ì

Play Play

Noun

  • Person wey de sabi put fear for person mind make e fit obtain or collect anyting e want by force
  • E be area boy.  — (He is a tout.)
  • Dem tell me sey dat area boy just dey form hardman e no get mind like dat.  —  (NSC_2020, They've told me that that the tout is just pretending to tough, he is not as tough as he appears)

Related forms

area, area people

synonyms

agbero


Translations

  • English: a tout