ashawo
(Redirected from Ashawo)
Naija
Etymology
From: Yoruba ase 'changer or exchanger' and owo 'money'
Pronunciation
- àʃáwó
Noun
- Woman wey im work na to dey doke for money.
- E be ashawo. — (She is a prostitute.)
- Dem build am for area wia ashawo dey patrol wella. — (bbc__33343, It was built in an area where prostitutes reside.)
- Man wey dey doke women upandown.
- Dat guy na ashawo, fine girl no dey pass im front. — ( That man is promiscuous, he tries to sleep with everyone.)
Derived forms
Synonyms
Translations
- English: prostitute, promiscuous