ashooke

(Redirected from Ashooke)

Naija

Alternative forms

Etymology

From: Yoruba aso meaning cloth and oke meaning top/rural

Pronunciation

  • áʃóòkè

Play Play

Noun

  • Yoruba people cloth wey de dey take hand weave from cotton material come design am make e get different different fine fine colour den con wear am for correct occasion.
  • Na so di bride and groom wear ashooke for dier traditional wedding begin snap photo like sey tomorrow no dey.  — (The groom and bride wore Aso-Oke at their traditional wedding ceremony and went on a photo spree.)

Related forms

Synonyms

Translations

  • English: Woven cloth of the Yoruba people