badmind

(Redirected from Badmind)

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English bad mind

Pronunciation

  • bàdmáìnd


Noun

  • Person wey dey reason how e go do person someting wey no good.
  • O boy, as you beat di boy show sey you get badmind o.  — (Egbokhare_2020, Boy, the way you beat the boy showed you had an evil intent.)
  • Some oga sabi dey get badmind for any worker wey dey progress.  — (NSC_2020, Some bosses dislike the progress of their subordinates.)

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: evil intention