badmouth

(Redirected from Badmouth)

Naija

Alternative forms

Etymology

From English: bad mouth

Pronunciation

  • bàdmáùt

Play Play

Noun

  • As e dey be wey be sey person too dey yab or insult person.
  • Some people dey feel sey some girls never fit see better man marry because dem too get badmouth.  — (NSC_2021, Some people think that some ladies are still unmarried because they are very insulting.)
  • Dis actor own na to act badmouth for di film.  — (This actor's role is to be the mouthy person in the film.)
  • You get badmouth.  — (NSC_2021, You are foul-mouthed.)

Synonyms

badbelle

Antonyms

Translations

  • English: derogatory, insulting, mouthy

Verb

  • Make person dey use mouth to so so dey spoil person or someting.
  • You no dey ever praise dis government, na only to dey badmouth dem you sabi.  — (You never see anything good in this government, you just verbally run them down always.)

Translation

  • English: speak bad about