believe

(Redirected from Believe)

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English believe

Pronunciation

  • bìlîv

Play Play

Noun

  • Make person mind dey strong sey someting na true.
  • I believe am. Na im believe save am.  — (I believe him/her. It was his/her belief that saved him/her.)
  • Na believe go kill holy holy.  — (NSC_2021, Being sanctimonious can be disastrous for a devout religious person.)

Translations

  • English: faith, belief

Verb

  • Sey person mind dey strong sey someting na true.
  • Na wetin I believe.  — (WAZA_10_Bluetooth-Lifestory_MG__110, That’s what I believe.)
  • How person go just come tell you sey one ting one ting you go con believe am just like dat? Shey you no go look am make you know if na true or na lie?  — (NSC_2021, How will someone just say this and that and you'll believe it? Won't you try to find out if it's true or false?)

Translations

  • English: to believe