holy holy
Naija
Alternative Form
Etymology
From: English holy
Pronunciation
- hòlìhólí
Noun
- Person wey too dey carry God matter for head like sey dem no dey do bad ting.
- You na holy holy so you know fit do di kind ting wey I dey do. — (You are too religious so you won't be able to participate in what I do.)
- I no fit marry person wey too dey do holy holy. — (I can not get married to a person that is overly righteous.)
Synonym
Translation
- English: overly righteous