bobo

(Redirected from Bobo)

Naija

Etymology1

From: unknown

Pronunciation1

  • bɔ̀bɔ́

Play Play

Noun

  1. Young man wey still dey grow
    Di bobo fine.  — (The young man is handsome.)
  2. Name wey de dey call man wey babe dey like.
    Dat your bobo make sense o!  — (Your boyfriend is nice.)
Related forms

bobonice

Synonyms
  • English: lover, fiancé, boyfriend
Translations
  • English: young man

Etymology2

From: unknown

Alternative Form

bubu

Pronunciation2

bóbò

Play Play

Verb

  • Make person dey lie give person.
  • Which kind talk be dat sey you fit come or you fit no come? No dey bobo me jor! Clear me make I know as tings dey be.  — (NSC_2021, What do you mean by you may come or you may not come? Tell me the truth and stop playing games with me.)
  • Because person wear suit wear eyeglass dey speak supri supri you con feel sey e no go sabi bobo person? E go do you like film. Dey watch.  — (NSC_2021, Just because a person is putting on a suit, glasses and speaks good English you feel they can't deceive you? You'll be shocked. You'll see.)
Translation
  • English: lie, deceive