bokoto

(Redirected from Bokoto)

Naija

Etymology

From:Yoruba bokoto

Pronunciation

  • bɔ̀kɔ̀tɔ̂

Play Play

Noun

  • Pepper soup wey de take cowleg meat do.
  • I dey like chop bokoto.  — (I like eating cow leg peppersoup.)
  • If you come Naija and you no chop bokoto, you never chop any ting.  — (If you visit Nigeria without eating cow leg pepper soup, you've not eaten anything yet.)

Synonyms

Translations

  • English: cow leg