cowleg

Naija

Etymology

From: English cow and leg

Pronunciation

káúlɛ̀g

Play Play

Noun

Di bone part of nama bodi wey e take dey waka and wey de take dey make meat soup.

  • Na cowleg abi na nkwobi una get?  — (Is it cowleg or entrails assortment that is available?)

Related form

cow

Synonym

isiewu, nkwobi

Translation

  • English: Sauce made with cow leg