born

(Redirected from Born)

Naija

Alternative forms

Etymology

From English: born

Pronunciation

  • bɔ̂n

Play Play

Verb

  • Make woman carry belle reach di time wey di pikin mature, make di pikin comot well well.
  • Ope don born.  — (Ope has given birth.)
  • De say de no dey count pikin for person wey born pikin.  — (WAZK_05_Reincarnation_DG__153, They say they don't count children for the person that gave birth to the children.)

Antonyms

Translations

  • English: born