die

Naija

Etymology

From English die

Pronunciation

  • daɪ̂

Play Play

Verb

  1. Make life comot kpatakpata for person/someting body.
    • Abeg, carry you face put for di oder side, I no wan die young.  — (Please, face the other direction; I do not want to die an untimely death.)
    • If you con expose yoursef, con get COVID-19, you fit die o.  — (If you throw caution to the winds in observing COVID-19 protocol, you may lose your life.)
  2. Make dem make life comot for person body.
    • Dem don die di guy for express.  — (The guy was killed at the highway.)
  3. Make dem stop to dey do someting.
    • Abeg make una die di matter.  — (Please let's settle this issue.)

Related form

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: die, resolve