bow

(Redirected from Bow)

Naija

Etymology

From English: bow

Pronunciation 1

Play Play

Noun

  • Weapon wey de dey take shoot arrow.
  • E also sabi the tree wey good pass to make bow.  — (katakata__268, He knows the right tree suitable for making a bow.)
  • I shoot di ting bow, and arrow, di ting no go enter.  — (NST_cleaned__37745, I Shot at it using a bow and an arrow, but it didn't penetrate.)

Related form

Translations

  • English: bow

Pronunciation 2

  • báò

Play Play

Verb

  • Make dem respect person.
  • If you see as di man take rotate di motor, you go bow.  — (If you see the way the man swerved the car, you will respect his driving skills.)
  • Make person shock.
  • When you see di babe, you go bow.  — (When you see the girl, you will be very impressed.)
  • Make person dey bend like sey e dey greet.
  • We dey bow to different people.  — (IBA_31_Lens-Sermon_MG__87, We bow to different people.)
  • Better dey if you fit just bow.  — (NST_cleaned__39656, There are good tidings in stock for you if you could pay homage.)
  • Make dey worship person or someting.
  • We dey bow to people wey dey lie to us, we dey bow to traditionalists, we dey bow to different people, all, because we want money.  — (NST_cleaned__39661, We respect those who lie to us, we worship traditionalists, bow to different people, all because we want money.)
  • This one come make dem bow down for Jesus.  — (jw__29933, This was the reason why they bow down in worship to Jesus.)

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: to respect, be overwhelmed,amazed, bow, worship