ontop

Naija

Etymology

From: English on and top

Pronunciation

  • ɔ̀ntɔ̂p

Play Play

Preposition

  • Sey person or someting dey up of person or someting.
  • If fish no dey ontop my food, I no go chop.  — (If there is no fish on my plate of food, I won't eat.)
  • No put di bag ontop di egg, e go break am.  — (Don't put the bag on the eggs, it would get broken.)

Related form

Antonyms

Translations

  • English: on