butu

(Redirected from Butu)

Naija

Etymology

From: Urhobo butu-Make person kneel down greet person

Pronunciation

  • bùtú

Play Play

Verb

Intransitive

  • Make person bend down take greet person wey e dey respect.
  • You no butu when you dey greet me.  — (, You didn't bow when you greeted me.)
  • If all di brah dem show, butu give dem.  —  (If the seniors come, bow as you greet them.)

Translations

  • English: bow