bymouth

(Redirected from Bymouth)

Naija

Etymology

  • From English by and mouth

Alternative forms

Pronunciation

  • bàìmáùt

Play

Adverb

  1. Make person use im mouth talk someting.
    • Unless bymouth, me no go ever believe any naija guy moves lailai.  — (I will never believe a guy likes me until he professes it verbally.)
  2. Make person talk someting by imsef.
    • We no go gree, make e talk am bymouth make we hear.  — (We will not accept it. He/she should say it himself/herself before us.)
  3. Sey person just dey talk and e no go do anyting.
    • Na bymouth government take dey do road.  — (The government only pledges to build roads.)

Translations

  • English: by one's self , verbally