call

(Redirected from Call)

Naija

Etymology

From: English call

Pronunciation

  • kɔ̂

Play Play

Noun

  • As person dey ontop phone dey follow anoder person dey talk.
  • Since when im enter our shop, im dey make call till im comot.  — (ENU_08_Strange-Customers_M__39, She/he was busy making and receiving calls throughout the period spent in our shop.)

Translations

  • English: call

Verb

  1. Make person take phone phone anoder person.
    • I call am for phone.  — (I put a call through.)
  2. Make person mouth mention any name wey e go make di person answer am.
    • Some people dey carry call person name and e papa name like sey na dem born di person.  — (Some are fond of calling a person's first and last name in a condescending manner.)

Translations

  • English: call