catch

(Redirected from Catch)

Naija

Etymology

From: English catch

Pronunciation

  • kâtʃ

Play Play

Verb

  1. Sey someting /person hold someting/person.
    • Na im Ben-hadad plan to catch Elisha.  — (jw__4174, Ben-hadad planed to catch Elisha.)
    • Comot, go canal, go catch fish.  — (NST_cleaned__41838, Go out, go to the canal to catch fish.)
  2. Make person dey feel someting for body.
    • Fear catch me.  — (KAD_23_Christians-In-Kaduna_DG__36, I was afraid.)
    • As I stand for dere, no be me dey dere. If you see di kind piss wey catch me eh, you for dey sorry for me.  — (NSC_2022, Standing there, I was not myself. You’d have been very sorry for me, if you know how pressed I was.)
    • Dey do small small o, no go catch di one wey doctor no go fit treat.  — (NSC_2022, Be very careful, don’t contract what the doctor cannot cure.)
  3. Make person find out wetin person do.
    • You see, na dere I catch you.  — (NST_cleaned__9069, You see, that was where I caught you.)
    • You dey tink sey eye no dey see you. Di day your oga go catch you, you go remember sey I don first wan you.  — (NSC_2022,You think no one sees you. The day your boss will catch you, you’ll remember that I had already warned you.)
  4. Make dem arrest person.
    • If I go break im head, you know sey na me de go catch eheh.  — (NST_cleaned__13157, If I break his head, I will be the one to be arrested.)
    • Di driver of di bus don run and police for di area don close di school plus catch di owner.  — (bbc__34187, The bus driver is at large; The school has been closed by the police and the owner has been arrested.)

Synonym

gbab

Related Forms

Translations

  • English: catch, arrest,