chuk

(Redirected from Chuk)

Naija

Alternative Forms

Etymology

From: unknown

Pronunciation

  • tʃûk

Play Play

Verb

  1. Make person force someting wey get sharp mouth enter someting or somewhere.
    • As e use knife chuk me, I no fit do anything again.”  — (jw__3886, As he/she stabbed me with a knife, I was immobilised.)
    • I fit chuk you o!  — (NSC_2022, I can really stab you!)
  2. Make person put someting enter inside anoder ting
    • No be you chuk hand for inside pot collect meat? Why go let dem dey punish your junior brother?  —  (Was it not you who put your hand in the pot to take a piece of meat? Why are you letting them punish your junior brother.)
    • You no write di exam o, dem chuk your name put.  —  (You didn't write the exam, they smuggled in your name.)
  3. Make person nack person.
    • Di way diboy dey chuk all di chikito dey go, e name go become chuks when all of dem go carry belle come meet am one day one day.  — (The way the rascally young man is sleeping around with young girls he would be named chuks if all the girls become pregnant for him some day.)

Related forms

Synonyms

Translations

  • English: pierce, stab