comot hand

(Redirected from Comot hand)

Naija

Etymology

From: English comot hand

Pronunciation1

  • kɔ̀mɔ́hân

Play Play

Pronunciation2

  • kɔ̀mɔ́thân

Play Play

Verb

  • I want make you comot hand for im matter.  — (I want you to withdraw your support for him/her.)
  • I don comot hand from anyting wey concern 'I love you, you love me'.  — (I'm no longer interested in any issues that concern love.)

Translations

  • English: desist from, withdraw support