reason

Naija

Etymology

From English: reason

Pronunciation

  • rízìn

Play Play

Noun

  • Wetin be di cause of someting/ Why de dey do something.
  • Dis one force di company to comot for some time, dem say na for security reason.  — (bbc__78583, The company shut down for a while due to security reasons_)
  • Garri no fit get any reason to cost o,  — (WAZP_02_Porico_M__106, There is no justification for the inflation in the cost of Garri.)

Translations

  • English: cause or motivation for an action

Verb

  1. Make person tink someting well well.
    • Reason am wellwell before you talk o.  — (Think carefully before speaking.)
    • Di case wey dem list as Naruto V David Slater don make people dey reason di need to dey give animals legal rights.  — (bbc__33466. The Naruto Versus David Slater case has become motivation for considering giving animals legal rights.)
    • Baby na your matter I dey reason.  — (Baby, you are the one I think about.)
    • Every pikin get right to reason wetin im wan reason, and to worship wetin im wan worship.  — (hildrights__344, Every child has a right to their beliefs and what they worship.)
  2. Make person consider person.
    • If you dey do someting just know sey no be only you dey. Reason people wey dey wit you.  — (When you act , know that you are not alone. Consider the people around you.)
  3. Make person give person someting.
    • Reason me H boss abeg.  — (Please give me a hundred naira.)
    • I dey dey claim am sey na wetin you suppose give me be dis. Anyting wey you fit reason me I go collect am.  — (I am not arguing that this is what you must give me. Anythng you can give me I will collect it.)

Translations

  • English: think, reflect, consider, give