cowtail

(Redirected from Cowtail)

Naija

Etymology

From English cow and tail

Pronunciation

  • káútē

Play Play

Noun

  1. Cow tail wey de take dey make correct soup.
    • De get ehn... cowtail peppersoup, de get fish peppersoup also.  — (LAG_21_I-Like-Stout_MG__38, They have uh... cowtail peppersoup, they have fish pepper soup too.)
  2. peppersoup wey de use tail of cow make.
    • If you go African Kitchen, di only better thing wey dem dey sell for dere na cowtail.  — (If you visit an African Kitchen, the best soup they sell are the ones made with cow tail.)

Related forms

cow

Translations

  • English: Pepper soup made from the tail of a cow