dollbaby
(Redirected from Dollbaby)
Naija
Alternative forms
Etymology
From English: doll baby.
Pronunciation
Play
Play
Noun
- Baby wey small pikin dey use play.
- My papa buy me dollbaby when I dey small o. — (My father bought me a doll when I was little.)
Translations