downstair

(Redirected from Downstair)

Naija

Alternative forms

From: English downstairs

Pronunciation

  • dáúnstɛ̂

Play Play

Noun

  1. . Part of house wey be sey you go reach if you climb di stair from up go down. / Part of house wey near ground pass.
    • The chair dey downstair.  — (The chair is at the ground floor of the building.)
  2. House wey no get decking or upstair.
    • E build downstair.  — (He/she built a bungalow.)


Antonyms

Translations

  • English: bungalow, ground floor