draw rain

(Redirected from Draw rain)

Naija

Etymology

From: English draw and rain

Pronunciation

  • drɔ́réìn


Phrasal Verb

  1. Make dibia dey do someting make rain fall.
    • Once dem fix occassion for dis area, you must go see di dibia wey dey here. If you no see am, e go draw rain come.  —  (Once an occassion is fixed in this community, you must visit the rainmaker. If you don’t, he’ll invoke the rain.)
  • Make person cause wahala.
  • Na who don chop belleful dey draw rain.  — (Only those who are strong make trouble.)
  • As e begin draw rain, naim I clear sharp sharp.  —  (As he began to make trouble, I left the place immediately.)

Related form

draw

Translations

  • English: invoke/prevent rain, threaten, cause trouble