drive

(Redirected from Drive)

Naija

Etymology

From English: drive

Pronunciation

  • dráìv

Play Play

Noun

  1. As people dey inside motor dey go somewhere.
    • Di town na few minutes drive from di city centre but e dey completely cut off from di beauty and swag wey pipo know for Abuja.  — (bbc__39090, The town is a few minutes drive from the city centre, but it is completely cut off from the beauty and exuberance people know Abuja for.)
  2. As person get ginger to do someting.
    • With di top performers dem, dat drive dey come within demsef.  — (bbc__11476, The top performers know that the drive comes from within.)

Translations

English: drive


Verb

  1. Make person start motor engine use am go somewhere.
    • Even me as I dey now, I dey drink sometimes, but no be like sey I go drink, con drive.  — (IBA_13_Road-Safety_M__92, Even me, as I am, sometimes I drink, but not that I will drink and then drive.)
    • If you go drink, no drive, if you go drive, no drink!  — (NST_cleaned__39903,If you'll drink don't drive and if you drive, no drink!)
  2. Make someting dey push someting
    • Na Pidgin drive di story.  — (WAZK_06_Prince-Daniel_M__39, Pidgin that drove the story.)
  3. Make person purse person comot from somewhere.
    • I go drive am comot.  — (I will chase him away.)

Related forms

driver

Synonyms

pursue, give

Translations

English: drive chase motivate