F9

Naija

Alternative form

Etymology

From English: faill and 9

Pronunciation

  • ɛ́fnaîn

Play Play

Noun

  1. Wetin person dey get when e fail exam for secondary school.
    • Na F9 she bin get for Biology.  — (NSC_2021, She failed biology.)
    • Di girl pack pack F9 full for her WAEC.  — (NSC_2021, The girl failed her WAEC result woefully.)
  2. Make person no do something well.
    • You dey shout sey you be chef, oya cook ogbolo, you go cook gum. Na F9 you get.  — (NSC_2022, You boasted that you are a chef. Okay then, make ogbono soup, you made glue instead. You failed.)
    • No be F9 government wey no fit give people light and water suppose get?  — (NSC_2022, Shouldn’t the government that could not provide electricity and water be called a failure?)

Translation

  • Enghlish: fail